- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Orezi( Esegine Allen )
-
Just Like That
Aaah! It's a ghen ghennn ghen
When I move you move; Just like that, Just like that When I move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I move you; Just like that, Just like that
Omo I never see any girl wey fine like wey fine like This your ikebe dey carry weight o ti poju; o ti poju Abegi begy am make e coperate oooh This your body I dey appreciate For liqua for rira; I know like wahala For liqua for rira; Girl you selecti wahala
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that
Mr Ragamuffin ooh (yeyee) Find more lyrics at ※ Mojim.com Amaka get biggy bumbum, but she no sabi shake her biggy bum bum What is the need of your biggy bumbum, when you no sabi shake that biggy bum bum Ogaju sisi forever The way that you gunning, we must leave here together
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo, mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that
When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that When I move you move; Just like that, Just like that When I'm move you; Just like that, Just like that
I say they call me…. Orezi ooh Mr Ragamuffin raga-raga-ragamuffin eeh yee When I'm moving you; Just like that
-
|